Worlasi - Blackman lyrics

Published

0 345 0

Worlasi - Blackman lyrics

[Hook] Oh watch, oh watch how far Wey we fit catch So what we no fit to bab? To bab ah Oh watch, oh watch, how far Wey we fit catch So what we no fit to bab? [Verse 1] I no dey bab Black man see white man Come see, dem dey jump around White man see black man Come see, dem dey start dey run, cause Black man be scary man Black man be poor man So, black man be thief man One man go fit change that man That man go fit change, another man This man go fit change this man Den we dey change den we dey go Black man be late man, nonsense Blackman is on time, his time Blackman be great man, so man Let's change den we dey go Shun dey put negativity for black man in head top You be Blackman, so why you no dey believe say Blackman fit catch top I no dey bab Blackman go pay for all the best schools, but Blackman go come pay a little Chinese man To build a road, a road wey dey pa** wona head In fact, the road dey bee, e dey borst my head But, e go bee me if the Blackman starts building that and more things Like cars and planes but you see We dey lack the vim and you see We for start dey work den believe What we get and then we will see What we get dey pa**, what we dreamed Holy father still dey rain pa** Blackman dey worship god pa** White man but we dey sweat pa** Think fast my guy or die last They will twist your mind To make it look like we are The bad ones you think we are We are what we say we are You go lock my mind But, your chain no go touch my heart Cause, my heart go overcome my soul Then my soul go unlock my mind I just unlocked my mind My wisdom dey overflow now We lost then, its time to find out You found it, share with a friend now Don't be selfish, nye brother Let's not just wish, nye sister But rather let's help each other, to build up a better Ghana [Hook] Oh watch, oh watch how far Wey we fit catch So what we no fit to bab? To bab ah Oh watch, oh watch how far Wey we fit catch So what we no fit to bab? To bab ah [Verse 2] Day in, day out, someone is great You can be great, I can be great Before the greats, the greats were no one Now that they great, we say they someone You can't, tell me that no greats were blacks Some greats were whites, others were blacks Some of them rich, others were poor What I want talk be greatness comes to us all Greatness hangs somewhere, in the air Who could grab him, he doesn't care Greatness in your dreams, listen here If you grab am, e no dey care See, Black or white The blood stays red Black or white Brains dey your head Use am my guy Cause you still not dead Shun dey doubt, den believe instead Black or white The blood stays red Black or white Brains dey your head Use am my guy Cause you still not dead Shun dey doubt, den believe instead