Wanlov - Live The Highlife lyrics

Published

0 287 0

Wanlov - Live The Highlife lyrics

[Hook] Dey say mek we watch the road Wey we say we tire We just wan mine the gold then fire 2 cold as we grow 2 old 2 inspire E b 2fold 2 fold cash B the desire [Verse 1] We commot wana eyes 4 road top e take we go china Import wana presidential palace from india The symbol on the wall outside no b adinkra Dey serve we miso soup u dey take aponkye kakra No dey respect we dey sweat u dey in nyanya jet Com c the way plastic full up the fisherman e net Sakawa save my life, wey other chance i get? Like i no take my school fees chillop like i go regret f** parents wey dey tink say the teacher always b right Monkey go close e eye n lash u if u show am light Donkey seff no dey chew gra** in d middle of d night Black honkey playin violin wit d fiddle of a white Wot a sh**ty pitiful sight ridicule bites Stolen jeggins on som mosquito azonto ready 2 fight U mek i mek ma paddies jealous Yet u say we b the same Hard to dey in yor lane if yor driver e name b skin pain [Hook] [Bridge] Things no dey be But we dey pretend Say we dey live the highlife Yeh yeh yeh 2X [Verse 2] Dem dey off the lights so say we no go fit c the c**aine Den close the pipe so say we no fit wash away the stain Keep the roads all roff so say we go make late Police cashiers, barriers now b toll gate MInisters corrupt den u catch abodam for puff U seff u high c yor red eye like period cloth But all b wana fault coz we get the sea wey we dey import salt Den cross wana leg s** malt The price of lies The price of lies dey rise The prize be rice To mice e dey taste nice