Wanlov - f** MTVBase (Malafaka) lyrics

Published

0 317 0

Wanlov - f** MTVBase (Malafaka) lyrics

[Verse 1: Wanlov] Africa rappers f** you I dey greet So you guys no dey shy wen you dey waste good hip-hop beat? Wey kind hunger dey make you rap just anything to eat? Shawarma n***as chale this no be GMO beef You dey photocopy akata but no know Malcom X You cheap pa** anybody e feature D-Black, Castro sef Learn somthing and share info ah You dey there dey boogie I hock a lugie and spit it at your jungle mowgli woogli ...Second hand slaves But you dey talk say I dey craze Yet none of you ever fit look ma face and hold ma gaze See some stupid list dey go release Pure disrespect Giants of gh rap dey You go mention some insect [Hook] f** MTVBase You n***as dey craze How dare you list D-Black When crazy n***as dey Medikal dey Joey b dey M3nsa dey Yaa pono dey [Refrain] Malafaka ?x Jay so dey Dex kwesi dey Macho rapper dey Illa shaz dey Akan dey Eno dey Jada Sparkles dey Sister Deby sef dey Malafaka ?x f** MTVBase You n***as dey craze How dare you list D-Black When crazy n***as dey Cris waddle dey C-real dey Shocky dey Kinaata dey Malafaka...