Wanlov - Africaspirit lyrics

Published

0 242 0

Wanlov - Africaspirit lyrics

[Intro] Most of we wan c wana body for tv We dey search wana spirit inside akpeteshi Think say wana soul dey plus the ministry Wana mind b the tool we 4 take feel free [Hook] Ask about yor african spirit Remember yor african spirit Learn about yor african spirit Tap into yor african spirit [Verse] Dey lie u say u b savage As u teach dem recipie 4 stewed cabbage Tell u say yor masks b demonic Carry go dema temple of yor masonics Dey say yor gods b bad so mek u no use dem Now u dey go dema der pay c yor god 4 museum Dem dey pray to u wey u recieve Now dem dey prey on u u no believe Wantiwanti no getti Gettigetti no wanti Mi ka wo nfanti kasa mu kraa Chale wonti U lef god for village go find satan for downtown Heavy blackface now bleached to a light brown frown An endemic Systemic Epidemic E b polemic I b cynic of these gimmick picnics wey we just dey mimmick [Bridge] Try then see Try then feel [Outro] Chale If u feel say u start dey lost Ma paddy U 4 search inside yourself The answers all dey within U go see say nottin dey u no fit do with yor spirit Try den look inside yourself Reach within