Tekno Miles - Mama lyrics

Published

0 358 0

Tekno Miles - Mama lyrics

[Hook] I no get money when I come Lagos Na my dream and my hustle and I thank Jesus My tori go inspire you But e one no mean say Say you no go hustle Say you no go struggle oh [Chorus] Mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow Alhaji Tekno Mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow Yeah yeah yeah yeah yeah yeah You go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram Say You fire like rocket, pa ra ram pa ra ram The only way we fly na private oh ah, fly na private oh We no dey sh** for public toilet oh ah, we no dey clean yansh oh [Verse 1: Wizkid] I swear say for ojuelegba, I swear say them know my story Then when i dey for zanga, swear say them know my story Nobody send when I sabi Banky W, but right now na starboy starboy Now girls move, ting-a-ling-a-ling God bless me I bless mama pocket Right now I don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra I don’t need to blow my trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra Them be plug but na we be the socket pa ra ra pa ra ra ra ra Money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am finish pa ra ra pa ra ra ra ra [Hook] I no get money when I come Lagos Na my dream and my hustle and I thank Jesus My tori go inspire you But e one no mean say Say you no go hustle Say you no go struggle oh [Chorus] Mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow Alhaji Tekno Mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow Yeah yeah yeah yeah yeah yeah You go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram Say You fire like rocket, pa ra ram pa ra ram The only way we fly na private oh ah, fly na private oh We no dey sh** for public toilet oh ah, we no dey look face oh [Verse 2: Tekno] Day by day so we hustle, so we hustle December to december oh yeah yeah Na so we struggle, oh my God Day by day, so we dey hope and pray So we hustle, so we hustle oh But If you work hard, if you work hard oh Everything don good, everything don good Money no dey when I come Lagos Na my dream and my hustle and i dey serious [Outro] My tori go inspire you But e one no mean say Say you no go hustle Say Right now i don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra Say You fire like rocket, pa ra ram pa ra ram The only way we fly na private oh ah, fly na private oh Money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am finish oh