Sugarboy - Double lyrics

Published

0 394 0

Sugarboy - Double lyrics

[Verse 1] See me now Am just a village boy I come here to hustle oh I no come Lagos to count bridge oh God bless everything my hand control And I count my blessings in abundance oh (Instrumental plays) And my mama warn me Son be very careful oh Everyday she pray make successful Jeje laye I no like trouble oh I just focus on the business oh (Instrumental plays) [Chorus] Everything na double oh (double oh) Baba I dey see your hand work oh (your hand work oh) Everything na mindset oh (na mindset oh) God wey do am for me he go do am for you oh [Verse 2] Hip hop hurray Where you work na there you chop oh Greatness is a process oh There is time for everything oh Time to drive time to park well oh (Instrumental plays) As you dey find money No lose your conscience oh Me sef I be human being oh Friends go say me I got you bro On your back them go stab you oh (Instrumental plays) [Chorus] This year, everything na double oh (double oh) Baba I dey see your hand work oh (your hand work oh) Everything na mindset oh (na mindset oh) God wey do am for me he go do am for you oh [Bridge] Hip hop hurray You feeling me yea No time to play No time to check time Hip hop hurray You feeling me yea No come here come to play No time to check time [Verse 3] Meanwhile, everything na double oh When I see myself I see your handwork oh Everything na mindset oh As e better for me e go better for you oh Business oh Mind your business oh For the food wey you go chop No chop leave your brother Wake up in the morning make you thank God Be very careful oh Stay your lane oh [Outro] Sugarboy yea Emperor Geeze’ It’s G Worldwide See now we worldwide