Stargo - Without you lyrics

Published

0 243 0

Stargo - Without you lyrics

Stargo: What ? Boy star Joey B: Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh Nia )p3 biaa min ka hwee Gyes3 wa*ka na mii y3 oh Ooh , yeah , I can never live without you Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh Stargo: The way I see my body fine guy I never see chic wey she catch my eye sight E be like she be glue , but the girl be fine like White wine , so I had to call her five times Hw3 , but she never mind Mike But as she turn dey go I like what her behind like So make u gimme chance make we hang this night time And if I be some player , u fit get me side lined Yoh ! Still the girlie jus dey rush me Was in a good mood but now I dey feel crusty Make u no dey frown Coz your smile go be lovely Me and you dey match , make u watch , dem dey watch we I no fit talk my mind like I planned to But I dey hold my heart , make I hand u? Oh , that be your boyfriend or the sample Make u open up , 180 make I ran thru Joey B: Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh Nia )p3 biaa min ka hwee Gyes3 wa*ka na mii y3 oh Ooh , yeah , I can never live without you Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh Stargo : Yeah Ridee we dey go dey come like seesaw Fresh girlie start dey cum like sea shore My level no be here , Menes no dey see top Why u figure say my paddies all dey call u peaco*k U s**y ! I go fit eat u raw I swear say this girlie jus dey be rough She be Christian , that's Dior So make u tell ur jealous paddies make dem pee off But it was love at first sight And she dey hold me down like birth right Ur boyfriend dey call like the 3rd time Chill, she dey my thur , bed time I dey fine , she dey cool She mix wine , with grey goose Mi ni time , today too Your gbemi is mine , it takes two Joey B: Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh Nia )p3 biaa min ka hwee Gyes3 wa*ka na mii y3 oh Ooh , yeah , I can never live without you Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh E.L : I can never sleep on a girl like you I can never cheat on a girl like you Everywhere I go you go be my boo And one day I want you to say I do (Repeat 2x) Joey B: Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh Nia )p3 biaa min ka hwee Gyes3 wa*ka na mii y3 oh Ooh , yeah , I can never live without you Obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh