Spyro - Funke lyrics

Published

0 460 0

Spyro - Funke lyrics

S’Bling on the track Spyro Funke Funke oon ja mi lara je The way you love me right The way you treat me right Apostle must hear of this Say you give me joy Wey dem no fit stop Our love e no go spoil If to say I be snake, I’ll swallow plenty money wey pa** 36 milla for you (Chii) And even if I fail jamb o I don’t care Don’t mind as long as you dey there Walahi If you leave me I’ll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me na see wetin I go chop o Walahi If you leave me I’ll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me see na wetin I go chop o No be say na my belle dey push me but I know If you leave na die… Kiss me kiss me yea yea baby kiss me Can I come and do you ? ehhn baby do you ahn If to sey I be snake I’ll swallow plenty money wey pa** 36 milla for you (Chii) And even if I fail jamb o I don’t care Don’t mind as long as you dey there Walahi If you leave me I’ll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me na see wetin I go chop o Walahi If you leave me I’ll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me na see wetin I go chop o If you leave na die Always loving you Always loving you Always loving you Always loving you Always loving you Always loving you Always loving you Always loving you Always loving you S’Bling on the track This sound is holy dope