Soloquizer - For my Domot lyrics

Featuring ,

Published

0 119 0

Soloquizer - For my Domot lyrics

[ Intro ] Lake Lake on the sing o[ Chorus ] As the money the land for my Domot o Bad belle carry ur mata comot o See as the money the landing for my Domot e . . o. . Bad belle carry ur mata and comot As the money the landing for my Domot Bad belle carry ur mata and comot [ Verse ] See as the money coming All dis n***as dem a calivanting See the girls dem dey form form familiarity But I ain' t got time for familiarity All eyes on me, when I drive pa** by all eyes on me Money is all I see (2 x ) ye … ye … ye… ye [ Hook] Na only wen money dey e . . Dem go show u love Dey talk sey, who talk sey wen money come u go get love And I see all the girls dem dey come around Money is on my mind now we spending papers Chasing my dreams sey I no go pause No time for bullsh** dem a see u later [ Chorus ] As the money the land for my Domot…… .l