Slim Burna - Port Harcourt Boy lyrics

Published

0 268 0

Slim Burna - Port Harcourt Boy lyrics

Omi me mie,omi me mi­e eh (x2) (Chorus) me I be Nigerian I be South South boy eh me I be Nigerian I be Port Harcourt boy eh [Verse 1] Bad boys making moves like a magician always on their hustle like a tactician see the streets, me I say you be average man one blood, one nation, African eh. in every corner, boys deh smoke dope too much fighting, boys deh stab boys dey cut throat watch wetin' you dey talk cause dem fi tie you rope cause this community we dey we no get hope eh cause di streets wey we dey kidnapping and k**ings dey happen everyday corruption and cheating dey run through their veins the kind gun dem dey carry I say na main eh But these streets wey we dey like every night we dey pop champagne bear, alamo­ and even rose' too much money I say we dey troway ye Owe! Ikwerre meka o!! dierli(x2) (Chorus) [Verse 2] Borokiri to Mile 1 blue and white buses I dey hail, carry on na oil money we dey spend we dey deal with drums bolle and fish now u know we're I from Na D Line boy wey I be I dey hail all d hustlers 4 Garrison Diobu, Waterlines, Rumuola, Artillery G­RA, Elekahia, Rumuokur­ushi, (abobby,wida na?) cause the streets wey we dey kidnapping and k**ings dey happen everyday corruption and cheating dey run through their veins the kind gun dem dey carry I say na main eh but these streets wey we dey like every night we dey pop champagne bear, alamo­ and even rose' too much money I say we dey troway ye Ahh kal­abari eh, ye ye eh (Ibote)(x2). (Chorus) [Knowledge] Gone are those crisis and k**ing political warfare,what a pollution that was affecting the life that we living it's beautiful what we turned the city to no more criminals, now we living cool and it feels more original and errybody on the struggle keep your hustle tight forget the struggles and worries always be humble aight and God knows there ain't gonna be any helter skelter am so proud to be a son from the niger-delta Ogoni! Bia khana khana eh! I ga heh!(2x) (Chorus) Abobby wetin dey? wida na? O boy, I just pin. wetin dey happen na O boy I just pin O boy I just chill I jus chill you don see am so na Eheh O boy we just dey that way o (eheh) Jolly dey happen o You no go join us? O boy no worry, we go still see O boy make we reach chew something na O boy bone dat thing O boy at all at all na him bad pa** Caman pochichon..