Slim Burna - I'm On Fire lyrics

Published

0 67 0

Slim Burna - I'm On Fire lyrics

Eh...yo Nanana..na..na (Verse 1) No be lie The struggle I don see and the bad things wey I don see with my eyes The pleasure and pain, all na part of life Play them my tape, tell them to come inside I'ma survivor (Chorus) Cuz I'm on fire (2x) Cuz I'm on fire (4x) (Verse 2) Check see see Oya give me canoe eh Cuz I wan cross this water eh Canoe eh Cuz I wan cross this water eh They wanna to stop me and I no fit die Wanna hold my wings and I still de fly I'm on fire (I'm on fire) They wanna to stop me and I no fit die Wanna hold my wings and I still de fly Cuz I'm on fire (I'm on fire) The girls dem gimme dutty wine Baby girl u giving me that dutty dutty wine Girl I wonder whether you don remove your spine See I really wanna touch it and I want your behind (Chorus) (Verse 3) I'm on fire, sey na me wey dey steal the show See I'm on fire, sey na me wey dey steal the show Them try to stop me I no gree Them hold me, them no fit So I dodge when I notice Sey the bullets na for me Them try to stop me I no gree Them hold me, them no fit So I dodge when I notice Sey the bullets na for me aii (Chorus) Slim burna (Laugh) Them try to stop me I no gree Them hold me, them no fit So I dodge when I notice Sey the bullets na for me Them try to stop me I no gree Them hold me, them no fit So I dodge when I notice Sey the bullets na for me