Seyi Shay - Yolo Yolo lyrics

Published

0 808 0

Seyi Shay - Yolo Yolo lyrics

Eeh Eeh Eeh Djcoublon [Verse 1] I just dey sing about my life “my life” From where I started to where I dey now I see say many things don happen Many many besiege that has taught me correct lesson Oh oh Nobody wanna be your friend when its bitter They only claim your friend when its better After all the storms I don go through Still ended up a winner, I dey count counting blessing Help me yolo, yolo yolo yolo yolo [Hook/Chorus] Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo Yolo Yolo Yolo Locate your partner dance yolo Yolo Yolo Yolo Yolo Give happiness a chance, Yolo Yolo Yolo Oya komole, alabankoko Ko duro soke o, alabankoko Oya break dance, ko duro soke o Ti o ba fe ole dab, dab, dab Ehen ehen (Beat comes in) [Verse 2] The pikin wey dem carry for back no know say journey far Gbogbo biz girl ko easy bere lowo jenifer Na only the pesin wey know go tell you the true story After all the said and done I give God all the glory Help me yolo o, yolo Yolo [Hook/Chorus] Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo Yolo Yolo Yolo Locate your partner dance yolo Yolo Yolo Yolo Yolo Give happiness a chance Yolo Yolo Yolo Oya komole, alabankoko Ko duro soke o, alabankoko Oya break dance, ko duro soke o Ti o ba fe ole dab, dab, dab Ehen ehen Blow the trumpet Oya dance Give me the beat Give me the samba Obrigado, Gracias Ese ese Nagode