P'Square - Shekini lyrics

Published

0 265 0

P'Square - Shekini lyrics

[Intro] P-Square eh eh ahn ahn (Alen 4x) ahn ahn Lets go [Hook] Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey (Oya shekini ni ni ni ni 3x) Oya shekina na na na na Ehn ehn [Verse 1] I get the power eh Me I no dey bother yeh I no be footballer but I sabi do the Ronaldo (lets go) I get the power (ah) me I no dey bother (ehn ehn) I no be footballer but I sabi do the Ronaldo [Chorus] Take it (slow) Take it (free) Alhaji (ehn ehn) Ehn ehn (listen) Take it (ahn) Take it (orijo) Alhaji (okay) Ehn ehn (hmm) Oya show no wahala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go hala (ehn ehn) You dey make me wanna craze (oya now) [Hook] Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni (3x) Oya shekina na na na na Ehn ehn [Verse 2] (We don go with another (yes) Wey go take una further (yes) Na we be the brothers Wey dey scatter all over the borders (alen) 2x [Chorus] Take it (slow) Take it (free) Alhaji (ehn ehn) Ehn ehn (listen) Take it (ahn) Take it (orijo) Alhaji (okay) Ehn ehn (hmm) Oya show no wahala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go hala (ehn ehn) You dey make me wanna craze (oya now) [Hook] Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey (Oya shekini ni ni ni ni 3x) Oya shekina na na na na Ehn ehn (Burukutu) Hey 2x Burukutu ahn ahn P-Square (Alen 4x) ahn ahn [Chorus] Take it (slow) Take it (free) Alhaji (ehn ehn) Ehn ehn (listen) Take it (ahn) Take it (orijo) Alhaji (okay) Ehn ehn (hmm) Oya show no wahala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go hala (ehn ehn) You dey make me wanna craze (oya now) [Hook] Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey (Oya shekini ni ni ni ni 3x) Oya shekina na na na na Ehn ehn