PS. Odogwu - Democracy lyrics

Featuring ,

Published

0 230 0

PS. Odogwu - Democracy lyrics

Chorus (Benny Young Africa) Una live me make i pa** Live me make i fire Democracy na craze Democracy na person Politics na fire Making man dey wire Live me make i pa** I say live me make i fire Democracy na craze Democracy na person Making man dey wire Politics na fire Verse 1 (PS Odogwu) Democracy na human being Politics self na oche olamu e-be too Shabi you know my way I must to talk am till i get my pay This one no be Malaysia Way plane dey fly no dey wan near ground Na naija we dey Make una piety and give us the pay I continue to dey say this thing Till Jehovah go give us the our tie We're still young in this country Benny Young Africa know our history Shabi you know my way I must to talk am till i get my pay This one no be Malaysia Jehovah go give us the our tie Chorus (Benny Young Africa) Una live me make i pa** Live me make i fire Democracy na craze Democracy na person Politics na fire Making man dey wire Live me make i pa** I say live me make i fire Democracy na craze Democracy na person Making man dey wire Politics na fire Verse 2 (Benny Young Africa) I don see men way them like money I come see women way them like money oh for Democracy Democracy na witch Democracy dey fly Democracy na person Democracy na craze Democracy go craze oh Democracy na me Democracy na you Ah rah rah rah rah rah rahhhh (oh roh roh roh roh roooo) Chorus (Benny Young Africa & PS Odogwu) Una live me make i pa** (na so) Live me make i fire (una live me make i fire dey go) Democracy na craze Democracy na person (I say believe) Politics na fire Making man dey wire (make man dey wire eh ehh) Live me make i pa** I say live me make i fire (live me make i fire dey go) Democracy na craze Democracy na person (live me make i fire dey go oh ooo) Making man dey wire Politics na fire (eh eh) Bridge (Benny Young Africa & PS Odogwu) You Already Knoooooooowwwwww (Ah them know na one love) You Already Know My Waaaaaaaayyyyy eeehhhhh Democracy na witch Democracy dey fly Democracy na person Democracy na craze Democracy go craze oh Democracy na me Democracy na you Ah rah rah rah rah rah rahhhh (oh roh roh roh roh roooo) Chorus (Benny Young Africa & PS Odogwu) Una live me make i pa** Live me make i fire (una live me make i fire dey go) Democracy na craze Democracy na person Politics na fire Making man dey wire (make man dey wire eh ehh) Live me make i pa** I say live me make i fire (live me make i fire dey go) Democracy na craze Democracy na person (live me make i fire dey go oh ooo) Making man dey wire Politics na fire (eh eh) Outro (Benny Young Africa and PS Odogwu) Na naija we dey Make una piety and give us the pay PS Odogwu You know say one day our young once them go become the president (We are still young in this country) That time our fathers them don dey rest My name is Benny Young Africa (IGR) AKA Alhaji WhatXup Young Cruzeeee