PHILIPO - Beautiful lyrics

Published

0 108 0

PHILIPO - Beautiful lyrics

(intro) philzbaby, babyfresh ohhh ah..... ah Girl is so easy u and me if I no dey call I no dey sleep ohh bby abeg no dey hesitate call me.anytime u need me I go do anything for u anything possible cos u are my fantasy u are my only diva I no kW wetin u gimme chop e be like say u gimme love portion cos i dey act a fool for love ohh for love ohh girl me no go let u let u (go go) girl me wanna hold u hold u closer girl u know am not a playboy bring ur body lemme take control this love is so wonderful bby u are beautiful I will do anything for u nobody else but u I see ur love gimme smile no pains I wanna be everything u need oya pa** me ur love !! girl u make me bark like a bingo make me acting impulsive girl u know am ur Mr. right or u can call me ur Mr. capable I just wanna hold u tight I can't wait to put my hands upon u I just wanna off the light so DAT I can act dirty girl u gimme love overdose I swear I no go lie girl I sweet pa** honey u sweet (repeat hook) (repeat chorus) her body fresh, her body banging this ur beauty no be surgery when I compliment about her she won't be believe I swear her beauty no be surgery . her body fresh , her body banging this ur beauty no be surgery when I compliment she won't believe!! ( repeat chorus) (outro) call me its philipo baby fresh ohhh