Peruzzi - My Head lyrics

Featuring , ,

Published

0 315 0

Peruzzi - My Head lyrics

[Intro] I for like dey your side I wan visit cause you just dey my mind (sound from the vibe machine) I wan reason you I wan dey your side (Peru Peru) I for like visit you but you just Put a bang bang Damn [Verse 1 – Davido] shekpe I for no come if I be hater Ele oh I for no shower you the raba I wanna give you two seconds of mine so baby cool up your temper [Bridge] my mama know your name my papa know your name wetin you want again ah ya ya ya yea yea my mama know your name my papa know your name wetin you want again Pre-chorus Baby am losing control yea manya for my head oh (manya) for my head oh for my head oh (manya) manya for my head oh (manya) for my head oh for my head oh (manya) Chorus I wan reason you I for like dey your side I wan visit cause you just dey my mind I wan reason you I for like dey your side I for like visit you cause you just dey my mind Damn 2 sec Verse 2 cause you like Anitas face A fine girl from Rivers state As a sabi boy from Delta state I get money boku for pipeline eh Baby make you follow me solo This your body get ororo your body get ororo Oh na na an na na na Osikapa jollof oh Imana your melon e pop oh omalicha bu my shoe size oh oh na na na na na Osikapa jollof oh Imana your melon e pop oh omalicha bu my shoe size oh oh na na na na na Bridge my mama know your name my papa know your name wetin you want again ah ya ya yea yea my mama know your name my papa know your name wetin you want again Pre-Chorus Baby am losing control yea manya for my head oh (manya) for my head oh for my head oh (manya) manya for my head oh (manya) for my head oh for my head oh (manya) Chorus I wan reason you I for like dey your side If I wan visit cause you just dey my mind I wan reason you I for like dey your side I wan like visit you cause you just dey my mind Verse 4 I for no call if I be danger You for no pick if I be stranger Bad belle people wan dey k** my shine But let's stay together Bridge Because my mama know your name my papa know your name wetin you want again ah ya ya yayea my mama know your name my papa know your name wetin you want again Pre-Chorus Baby am losing control yea manya for my head oh (manya) for my head oh for my head oh (manya) manya for my head oh (manya) for my head oh for my head oh (manya) Swaps Oh my God Fiokee