Peruzzi - Kalakuta lyrics

Published

0 357 0

Peruzzi - Kalakuta lyrics

Ehen, that is the federal ministry now has warned that due to what we are seeing... E Choke! hehehehe Choke Norris hehehe Bamba ribariba yebaba yebaba yeba Nah me wey, me wey dey give dem jara o (jara) Me I no like wahala (rara) Me I no like to enter, till dem open for me (Biri bang bang) You wey, you wey dey carry hala, abi? You nah son of him father Oshey, you nah Larry gaga, abi? E go shock you, e go shock you Mo fa kalaku for kalakuta Ah, right now I'm brutal As in, if you move like a puta I go call the shooter with the bazooka E go go skrrrrrr when e shoot am Nah you dey, nah we dey loot am You wan dey, I go substitute am 'Cause I'm brutal, fu*kin' brutal Still, no wahala, ehn ehn No wahala Me I no like wahala But if you hala, me I go hala, ehn ehn No wahala eh... no wahala Say me I no like wahala But if you hala, me I go hala, abi? Mamba ribariba ri eh (cho cho cho cho cho) proper dangbana (E Chuck) Mamba ribariba yoyoyo yo yo (Chuck norris ) Eh Mamba ribariba ri eh Ganja dangbana (ganja dangbana) Mamba ribariba yoyoyo (wa wa wa, wa wa wa) Oh, you say you no go believe me Say you get the level wey go finish me I do my own, you still dey mimmick me You copy finish, you wan delete me So if there's one thing I realize Man dem get scope but me I wise And yes dey don try to put their hands inside my eyes but dem realize Mo fa kalaku for kalakuta Ah, right now I'm brutal As in, if you move like a puta I go call the shooter with the bazooka E go go skrrrrrr when e shoot am Nah you dey, nah we dey loot am You wan dey, I go substitute am 'Cause I'm brutal, fu*kin' brutal Still, no wahala, ehn ehn No wahala Me I no like wahala But if you hala, me I go hala, ehn ehn No wahala eh... no wahala Say me I no like wahala But if you hala, me I go hala, abi? Mamba ribariba ri eh (cho cho cho cho cho) proper dangbana (E Chuck) Mamba ribariba yoyoyo yo yo (Chuck Norris) Eh Mamba ribariba ri eh Ganja dangbana (ganja dangbana) Mamba ribariba yoyoyo wh...wh...wh...wh...wh... Who say make dem play am? DJ who say make you play am?