Kiss Daniel - Upon Me lyrics

Published

0 407 0

Kiss Daniel - Upon Me lyrics

As i enter my town when i see them pretty fine girl monalisa the body wey she carry na waya ADVERTISING inRead invented by Teads and many men wanting to toast her e be like say nothing dey freak am the body wey she carry na waya and you know na for better or worse my lady o together with you my babe no matter what dem talk so i say put your love upon me (3ce) was i supposed to marry someone like me baby no dey dull me no dey whine me you better say yes o you are k**ing all the guys look to my eyes perfect silence on your working forget the loose see im shy oh babe see your fine figure Mumcy no fit chop i salute your mama lightning over you like rihanna see your fine figure dey be liking all your friends but e no easy girl i confess to you ill be yours faithfully (2ce) baby come closer o so i can treat you better come closer o sugar boy eh call me the vado put your love upon me upon meeee END