You Know What's up Right Naaaa Yh VERSE 1 BBR runs the capital We go wild like an animal Shutdown shows and the festival We go chop their fada like a cannibal We calculate moves mathematical The beat is so hard and drastical Leader of the new school principal The song is a hit so critical uhh To my connect up i mpape for Kubwa i get papey Toluk**z, Omoade my n***as dey anywhere I dey And say if i no dey Kuje i dey go meet bufor for nyanya ah And we dey smile to the banks you wan take picture we go bone for the camera And if i dey enter town na my inside guy i dey hook up with iko Say we no like to dey show off na to play low-key enter one side for utako Not to get caught up in a frenzy me and my n***as ain't friendly We just look fresh all day better watch your back cos boys dey envy HOOK Anytime you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) Anywhere you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) See that babe na abj girl see as she fresh (See as she fresh) See dem want to be like us just be ya sef (Just be ya sef) Anytime you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) Anywhere you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) See that babe na abj girl see as she fresh (See as she fresh) See dem want to be like us just be ya sef (Just be ya sef) VERSE 2 Say my hook on point say my swag on point Nobody can mess with these joint I want anytime u hear BBR You know it's going down in the capital Everybody was skeptical Till i made it come through practical Now the girls no dey wait for new year They are begging me to be their val uhh Say the gbedu is final You no dey feel am why na That n***a wey dey feel himself Tell am say they just dey wine am Cos, see my money is calling Anytime i wake up in the morning No offense but i no dey feel you bros Because my n***a you boring HOOK Anytime you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) Anywhere you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) See that babe na abj girl see as she fresh (See as she fresh) See dem want to be like us just be ya sef (Just be ya sef) Anytime you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) Anywhere you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) See that babe na abj girl see as she fresh (See as she fresh) See dem want to be like us just be ya sef (Just be ya sef) VERSE 3 High up in space i be astronaut Making the whole place go nuts These girl wan make i chook am Guess thats why she's a s*ut Me and my gees no dey do such But if e f** up give am upper cut Omo you know say that girl for gwagwalada She go do anything just for shawarma Never caught dead with a dead guy You no be my gee don't say hi But your chick fit to tell me hello Cos i dey give am on a low She says am funny like ibro Eat the p**y like semo Take it easy boy Kadan Kadan You no fit come my caban come dey form jagaban HOOK Anytime you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) Anywhere you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) See that babe na abj girl see as she fresh (See as she fresh) See dem want to be like us just be ya sef (Just be ya sef) Anytime you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) Anywhere you see abj boys you gats to respect (You gats to respect) See that babe na abj girl see as she fresh (See as she fresh) See dem want to be like us just be ya sef (Just be ya sef) Just be ya sef Just be ya sef BBROoooh.... BBR +2349080188716