[Intro] Ehnehn, iye eeh, iye eeh Oh no, no, no [Hook/Chorus] Ahh iye eeh, eeh eh eh Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’ Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh Go tell your papa eeh, say na me dey come for you Eeh eeh Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogo†Kainje nai ke Bishop na ega di go “ega di go†Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogo†Kainje nai ke Bishop na ifa di go “ifa di go†Ehnehn [Verse – 1] Today na today eeh, and when I finish you go no say na me As you dey they delay eeh, to proof my Love, you must to chop my money eeh Because my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce My mansion gbadam, baby take a look around my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce My mansion gbadam, make you take a look around [Hook/Chorus] Ahh iye eeh, eeh eh eh Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’ Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh Go tell your papa eeh, say na me dey come for you Eeh eeh Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogo†Kainje nai ke Bishop na ega di go “ega di go†Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogo†Kainje nai ke Bishop na ifa di go “ifa di go†Ehnehn [Verse – 2] Like play, like play eeh, the person wey one chop you run dey beg to stay eeh Dem say I dey craze, say which kin love be dis? They don’t know how I feel [Bridge] Baby say something “something†Make we do something “something†I ye eeh, let me here you say ‘I do’ Baby say something “something†Make we do something “something†I ye eeh, baby mu na gi be bi ooh [Pre Hook/Chorus] Because my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce My mansion gbadam, baby take a look around my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce My mansion gbadam, make you take a look around [Hook/Chorus] Ahh iye eeh, eeh eh eh Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’ Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh Go tell your papa eeh, say na me dey come for you Eeh eeh Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogo†Kainje nai ke Bishop na ega di go “ega di go†Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogo†Kainje nai ke Bishop na ifa di go “ifa di go†Ehnehn [Verse – 3] Ehnehn “Ehnehnâ€, Ehnehnâ€Ehnehnâ€,Ehnehnâ€Ehnehnâ€, Eeh Iye eeh “Iye eeh†Iye eeh “Iye eehâ€, Iye eehIye eeh†Ehnehn eeh!eeh! eeh! Emmanu o di ri zi o, eeh, Imakuo ogim jido, eeh eh eeeh Imakuo efisi nji ooh “efisi nji ooh†efisi nji ooh, imakuo ndi ndi di o [Pre Hook/Chorus] Because my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce My mansion gbadam, baby take a look around my bank alert na kpagam, my cheque he no dey bounce My mansion gbadam, make you take a look around [Hook/Chorus] Ahh iye eeh, eeh eh eh Girl is up to you but I still dey pray you say ‘I do’ Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh Go tell your papa eeh, say na me dey come for youuuuuuuu Eeh eeh Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogo†Kainje nai ke Bishop na ega di go “ega di go†Iyo gogo “Iyo gogo†Iyo gogo “Iyo gogo†Kainje nai ke Bishop na ifa di go “ifa di go†Ehnehn