En'ephKay - Remember lyrics

Published

0 73 0

En'ephKay - Remember lyrics

[Verse 3 : En'ephKay] Basket ball no be for short man So me eat every beat to get tall and ball man Inna the street no love man Patient dog nowadays Omo hunger go k** am Started from d bottom boy na me here Yes me here me (but) never reach there Me dey hustle for 3g just to reach there But connection poor sos na him we dey c here And me still dey drop tracks wey no gree decay In this game no Tonto but abum dike Tracks everyday guess am notjustok Like dot com hmm how cum? Be the question on your mind The boy dey drop tracks everyday And the boy still dey underground To cut the story short the boy no good and can't grind But Note See mi track dem all dey mi voice note Studio session cost dem be like Ralph clothes So mi track dem I do for my self and me self by meself I don even get sore throat But den after set and done Dem go carry my matter for head like headphone When dem talk I go laugh look at dem like funny bone Cause na dem go wan dey claim I b him backbone Me like You..dont.. know.. i You...fake..you...golddiga Drop...codien...lines Den...dem...knw...mi...sicker I no fit stand on my own boy I be like bicycle Oluwa gat my back na him dey handle me Him go put me in the center of attention like the letter N So me self go fit sing say I remember wen I been dey walker Shey I come your studio you take me dey bugga You remember no dey form amnesia You Dey gimme different dates like calender Remember say I beg till I tire Now na Law of karma U want me to render Render my services but me I no b charity