Eddy Montana - Pray lyrics

Published

0 161 0

Eddy Montana - Pray lyrics

Ghetto boy Me I want to nowo As a ghetto boy Me I no fit loose guard oh Ghetto boy Me I want to jaiye As a ghetto boy Me I no fit loose guard oh To Jah me I pray (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) Jah me I pray (Jah me I pray) I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) Jah me I pray (Jah me I pray) I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) For better days ooh yeah ye I don pray I don taya to the pray o (I don taya to the pray o) To Jah me I pray oh For better days oo Cause I don try I don taya to dey wait oh I don taya to dey wait oh oh To Jah me I pray To Jah me I pray (Jah me I pray) Jah me I pray I no want go back to Sakpa (Sakpa o) Jah me I pray (Jah me I pray) For better days oh Jah me I pray I no want go back to Sakpa (Sakpa o) To Jah me I pray (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) Jah me I pray (Jah me I pray) I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) Jah me I pray (Jah me I pray) I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray) Many man wish death for me Like say I be 50 Cent oh But me I no reason them oh Aje I no reason them o eh Many man wish death for me Like say I be 50 Cent oh But me I no reason them oh Aje I no reason them o eh To Jah me I pray (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) Jah me I pray (Jah me I pray) I no wan go back to Sakpa (Sakpa o) To Jah me I pray (Jah me I pray) To Jah me I pray (Jah me I pray) Jah me I pray (Jah me I pray) I no wan go back to Sakpa (Jah me I pray) Jah me I pray Jah me I pray Jah me I pray Jah me I pray