EddieKhae - Do The Dance lyrics

Published

0 269 0

EddieKhae - Do The Dance lyrics

Ridee n***as dey figa say them dey demma peck But we just be the KHAE!!! Be like everybody dey want take me photo Eno be gidigidi gega you for mello Do am fast do am slow do am solo you for kai say you only live once YOLO For the boys boys For the girls girls To the n***as for dey know say it's all well For the man dem for the young girls For the ones in love but they can't tell So put your hands in the air like you really don't care To the left To the right Do the dance Do the dance Everybody make I see you do the dance Do the dance Do the dance Everybody make I see you do the dance Do the dance Do the dance Everybody make I see you do the dance Do the dance Do the dance Everybody make I see you do the dance Oh [??] I promise I wanna By the way I just dey play If you no know my name be Eddie Khae Give me space Adey craze Adey wan dirty my body dirty rave For the love For the hate Moa mu ka mas3m t3s3 nkatecake Awo Kate, Aye late, ber believe me style may3 grace Eno be now you go dey talk Eno be now you go dey job Eno be here wey you go see your body say you be boss Ebe twi eno be force Mep3 profit you p3 lost You for know [?] Do the Do the Everybody make I see you do the dance Give me fans Give me fans Ano dey like echo so give me fans Pick your plans, Pick your plans This year everybody pick your plans Take your time Eddie take your time Ano [?] so ano go fit relax Do the do the Everybody do the Do the do the Wama nu pressure Wama nu pressure About the pressure Pressure more Ano sheda do am o Khae!