EAZY J - TWALE lyrics

Published

0 249 0

EAZY J - TWALE lyrics

Any time i call on your name Lord, you dey answer e Any time i cry on your name Lord, you dey hear me e Whe the enemies wanna bring me down, you dey lift me e when bad belle people wanna k** me, you dey save me e Adukpe for you, i dey hail you e Adukpe for you, i dey hail you e TWALE, TWALE, TWALE, TWALE, TWALE OOOOOH Deveil dey try me, e no know me, e dey craze o Dem no know say nobi by strength e na by grace e Am a seed of Abraham abeg nobi my fault ee Incase you no know dis, you need proof, call on Jesus e TWALE CALL ON JESUS E - TWALE LET HIM KNOW LET HIM SEE - TWALE OOOH OOH OOOOOOH - TWALE LET HIM KNOW, LET HIM SEE - TWALE EAZY J ON THE BEAT How many i fit talk for wetin Jesus don do for me Turn my life around, gave me peace e Wetin i for do, where i for dey e Your grace turn my mess to message e Dats why i come for your presence to say TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE EASY J ON THE BEAT, EVANGELIST UKATUNG BIG UP TO YOU DADDY E BIG UP TO YOU DADDY E I TROWEY SALUTE OO BIG UP TO JESUS BIG UP TO YOU DADDY YOUR GRACE TURN MY MESS TO MESSAGE E DATS WHY I COME FOR YOUR PRESENCE TO SAY TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE ADUKPE FOR YOU - TWALE I DEY YOU E - TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE I TROWEY SALUTE O TWALE THE END!