Drenco - Baby Gal lyrics

Published

0 145 0

Drenco - Baby Gal lyrics

Na you I dey find oh Any how wey you like make you wind dey go oh oh And I like your behind oh Omo come to my side make we fly dey go oh oh I no fit deny ohhhh Omo you too fine o oh oh you dey make me dey maga dey make me dey shatter dey make me dey scatter oh oh (Chorus) Baby gal i mana igbu go m oo this thing wey you carry, o gugbu m oo eh Baby gal i mana igbu go m oo igbu go m oo, igbu go m oo eh Baby gal i mana igbu go m oo this thing wey you carry, o gugbu m oo eh Baby gal i mana igbu go m oo kedu ife m ga eme eh kedu ife m ga eme eh [Drenco] This baby na one of a kind man she dey make my face dey shine man I want to dey press rewind man anytime I see her e dey be like sign man I no fit explain the link man uh wait make I think man I remember sey she like my style man no wonder she dey give me the smile man omoge show me the sumthin make I kuku hold the sumthin you know sey I dey feel the sumthin the thing wey you carry omo no be small thing I no fit shout at all man this one e fine e tall man I know sey if I give am my all man man she go play me like ball man (Chorus) [Cashino] Omo e le o ti lo wa ju senorita Cashino pleased to meet ya, mamacita fine gal for lagos, NDT I'll make you famous no dey dull, ba mi so ro, I no dey stall oya make we yarn now admire from afar nah su mo bi ki a lo ra oti ni bar you know my steeze, Halima you a 100 degrees ha any time I tie the knot, sho mo Mi o se re, I give it all I got, Big boy with big things exchanging rings, not that small boy talk about the bling bling you dealing with a king, its a beautiful thing in you its everything Gba ooo mo ti lo la un da un ife e Ma fi sha un Iyawo kilode Forever starts today Cashino NDT baby swagger my word play. (Chorus) [Drenco] Baby girl come close to my Honda I like to have your name and your number you dey make my head dey ponder e be like sey na you go cure my hunger the way you dey carry your self when you entered the club omo guys dey melt some still no believe wetin them eyes dey see but this babe bakar na reality. seventeen, eighteen, nineteen man this kind baby go be nineteen man wetin be your age? am nineteen man but I swear she no look like pikin man the way she dey wind be like sixteen man body so erotic lookin so cream man uh I wanna take her to the top of the globe so baby girl tell me now is you ready to roll? [Singing] Omoge I dey feel your pattern the thing wey you dey do you dey make me dey maga omoge I dey feel your swagger come to my place make I pump your bakar (Chorus) eh kedu ife m ga eme eh omo you don jazz me eh this thing wey you carry I say you don jazz me eh eh I no fit shout oh me I, no fit shoute oo Drenco....Cashino...lets go (echo til fade)