Don Jazzy - Up To Sumting lyrics

Published

0 279 0

Don Jazzy - Up To Sumting lyrics

[Intro: Iyanya] It's Iyanya "Did you wanna run again?" [Verse 1 – Don Jazzy] Up to something, no be small-thing Check my melody, stop the dulling Talk to my baby, wait, I'm coming Me and Iyanya, we're up to something Artistes don boku, richy-richy naa-ni Bigger than Mavin? Don't be forming Dem dey feel me, from Okoko'maiko Down to Asia, Colombia calling If na for money, we get am plenty Ask me for money, whenever you see me Another reason, when dem go dey feel me And dem go dey twale, when I show for TV [Bridge: Don Jazzy & Iyanya] (ooh-ooooh-ooh-oh!) Who do this thing wey dey make dem say-aaay? (ooh-ooooh-ooh-oh!) Who give dem wetin wey dey make dem say-aaay? You know we get the master-plan, to make the money pile up Look what you made me do You know they say we never die, we multiply Look what you made me do [Chorus: Iyana] Up to something, no be small-thing The Bank is calling, more money piling This na sure thing, we are balling So exciting, nwa'nne iwa ta'go "Mavin!" [Verse 2 – Iyanya] Some people just dey make mouth But their money na audio We no dey see am at all o We're getting moolah, but we can't shout Na why your baby dey call o No messy, we still dey balling We no dey force .. 'cos still, we run it We call shot, keep it on a hundred And, go tell your Bank, to come borrow money And, tell your girls, it's time to come jolly "yaay-yaay" Don't show up, if you ain't gat money Paid my bills, so when you're paying, cash only Out of the road, so we stepping out the jet Everybody feeling good, giving glory to the Most-high The money long, so we burn, till the sun-down Na celebration, we dey 'pon it all-night Some people, they just dey hate, dem wan turn-off we light But you know for Mavin, no shaking oh [Bridge: Don Jazzy & Iyanya] (ooh-ooooh-ooh-oh!) Who do this thing wey dey make dem say-aaay? (ooh-ooooh-ooh-oh!) Who give dem wetin wey dey make dem say-aaay? You know we get the master-plan, to make the money pile up Look what you made me do You know they say we never die, we multiply Look what you made me do [Chorus: Iyana] Up to something, no be small-thing The Bank is calling, more money piling This na sure thing, we are balling So exciting, nwa'nne iwa ta'go "Mavin!" [Verse 3: Dr. Sid & Iyanya] No time for no dulling on the way up Plenty durty fit to cause you plenty hold-up As you can see, Don Jazzy got me turnt-up And nothing can stop me, I'm all the way up To, to Tooban, I be running every city All the fine girls, steady-ringing at we Celli Hot-stuff, now we gbo'na feli-feli And when you hear the ba**, feel the rumble, na your belly It's been a long-time coming "no be moi-moi" When you hear the music, keep it trending "no be moi-moi" Money stacked-up, to the ceiling "no be moi-moi" You making noise, all we do, window-spending "no be moi-moi" The people sweating, they feel the heating We in the kitchen, with something cooking No baking-soda, the game is over We sitting on top, iwa'nne iwa ta'go [Bridge: Don Jazzy & Iyanya] (ooh-ooooh-ooh-oh!) Who do this thing wey dey make dem say-aaay? (ooh-ooooh-ooh-oh!) Who give dem wetin wey dey make dem say-aaay? You know we get the master-plan, to make the money pile up Look what you made me do You know they say we never die, we multiply Look what you made me do [Chorus/Outro: Iyana] Up to something, no be small-thing The Bank is calling, more money piling This na sure thing, we are balling So exciting, nwa'nne iwa ta'go