DENZEL ROBERTS - Unless God (Gy3 Nyame) lyrics

Published

0 90 0

DENZEL ROBERTS - Unless God (Gy3 Nyame) lyrics

[Intro: Denzel Roberts]: Mi wake up every morning to take a stroll, see me? And For tha fact say mi have the energy to do this Mi ami know say mi a mi got a God on mi side For real tho' [Verse 1: Taps]: Ma God be Shatter,.. Make all the enemy scatter January to December Devil no dey fit to venture Now back to sender All the hater go surrender Shebi dem dey feel the fire No dey worry no wahala No dey hala Juju go dey give you power...na lie Devil go dey give you life na die Witch never get the power..na liar Kum) charle make you shine eye All i wanna do is sing your praise Fellas looking at me sideways Sipping on the living water hommie keep your dirty water see we thirsting no more [Pre-hook: Taps]: My God he dey make it the rain See wetin dey worry wey God no fi solve am My God he dey make it the rain Na wetin na wetin dey wrong wey ma God no fi do am? [Hook: Jay-T]: Uh This one de33 Unless God Unless God This one de33 Unless God Bruh, Unless God This one de33 Unless God Unless God This one de33 Unless God Bruh, Unless God [Bridge: Denzel Roberts]: Gy3 Nyame eh Gy3 Nyame oh [Verse 2: Jay T]: Ma God be Shatter Make all the enemy scatter January to December Devil no dey fit to venture Now back to sender All the hater go surrender Shebi dey dey feel the fire I no dey worry, no wahala Wetin dey make your mind heavy like that What you dey want and you never dey have Everybody mocking making you sad Acting like you never part of their plan My brother move move To this side move Jah go spy you Move move To this side Move! [hook] [bridge]