Deiveed - We Dey Praise lyrics

Published

0 147 0

Deiveed - We Dey Praise lyrics

Have I told you tele? Say Jesus love me welle He gave me this symphony Melody sweet me for belle K'Hallelujah repete Mo n jijo Jesu jelenke I go dey always praise hin name Till the day I kpeme From the front to the back E dey watch me all around All the days of my life E no let me fall down (ehen) I'll give unto Caesar what is his I'll give my Jehovah whatever he needs Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete That is what we do in the presence of the King We dey Praise We dey Praise We dey Praise him everyday We dey Praise We dey Praise We dey Praise him everyday We dey Praise oh We dey Praise oh We dey Praise him everyday That is what we do in the presence of the King Verse two, I know Say my God do pa** you And it's true; e dey show Say Jehovah's been good When the devil shakara I will not be shaken Mo l'oluwa to l'agbara Orijo no be faking Everyday Everyday We just dey praise him Everyday We just dey praise him Everyday E be like say tomorrow no go dey (ehen) I knew what it felt like living in sin I know how it feels now to be free Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete That is what we do in the presence of the King We dey Praise We dey Praise We dey Praise him everyday We dey Praise We dey Praise We dey Praise him everyday We dey Praise oh We dey Praise oh We dey Praise him everyday That is what we do in the presence of the King Atewo ni mo fi a mo bi o ba m'ore Ijo jijo ni mo fi a mo bi o ba m'ore Atewo ni mo fi a mo bi o ba m'ore Ijo jijo oh, jijo oh t'o ba m'ore Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete Jijo Jesu daadaa k'o K'Hallelujah repete That is what we do in the presence of the King We dey Praise We dey Praise We dey Praise him everyday We dey Praise We dey Praise We dey Praise him everyday We dey Praise oh We dey Praise oh We dey Praise him everyday That is what we do in the presence of the King We dey Praise We dey Praise We dey Praise him everyday We dey Praise We dey Praise We dey Praise him everyday We dey Praise oh We dey Praise oh We dey Praise him everyday That is what we do in the presence of the King