Davido - Jowo lyrics

Published

0 1225 0

Davido - Jowo lyrics

My baby jo, jo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo, jowo One time three gbosa for the two person wey born you I no go wan to try lose you chai they no born me well I no fit tire for your matter, lai lai say I no do Suddenly man ah calm down, man down for only you, yeah Many, many man they try to whine you I no really mind they just dey whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go mind dem just be whiney Many, many man they try to whine you I no really mind they just dey whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go mind dem just be whiney So me say jo o (jowo) Look into my eyes oh baby (jowo) Will you be my wife oh baby? (jowo) Baby, oh ya raga, raga, raga for me Jo o (jowo) Look into my eyes, oh baby (jowo) Will you be my wife? Oh baby…