David Jones David - ONYE ARA lyrics

Published

0 2285 0

David Jones David - ONYE ARA lyrics

INTRO (COUGHS) NA IGBO OOOO NA IM MAKE AKEEM GO GAGA SEE THE FOOL ONYE ARA DAVID JONES DAVID NA IGBO OOOO AND CODIENE ATI GBOGBO SEE THE FOOL ONYE ARA CHORUS HIM MAMA WARN AM O ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA E NO HEAR ONYE ARA NOW E DEY ONYE ARA YABA LEFT ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA E NO HEAR ONYE ARA NOW E DEY VERSE 1 MA BROTHER NO BE LIE AKEEM O NA MY ni**a WHEN E DON SMOKE E TURN PANEL BEATER RASHEEDA WARN AM E SAY E GO BEAT AM SAY NA THE ONLY THING WEY DEY MAKE ME HIGH AND WHEN E HIGH E DEY DO AM LIKE KPROKOTOM AND E GO SAY I AM FEELING LIKE TO RUN RUN RUN AND WHEN E RUN NA SO DEM GO DEY TALK TALK TALK AND WHEN E SHELE BAD BELLE GO SAY REFRAIN HIM MAMA WARN AM O ONYE ARA E NO HEAR STOP IGBO O ODE E NO HEAR HIM PAPA WARN AM O ONYE ARA E NO HEAR STOP IGBO O ODE E NO HEAR NA WETIN DEY WORRY YOU ONYE ARA E NO HEAR YOU FOR DON MARRY BEFORE TODAY ODE E NO HEAR I ALREADY BOUGHT MY SUIT ONYE ARA E NO HEAR THE HONEYMOON FOR BE FOR TAKWA BAY BUT E NO HEAR CHORUS HIM MAMA WARN AM O ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA E NO HEAR ONYE ARA NOW E DEY ONYE ARA YABA LEFT ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA E NO HEAR ONYE ARA NOW E DEY VERSE 2 AUNTY CARO NA BEG I BEG YOU GBANA NA ba*tard I SEE YOU EVERYDAY YOU TAKE AM LIKE A CUSTARD IFEOMA ABI YOU WAN MAD O STOP GBANA BEFORE IT WILL BE SO SAD O AND WHEN E START E DEY DO YOU LIKE KPROKOTOM AND YOU GO SAY I AM FEELING LIKE TO RUN RUN RUN AND WHEN YOU RUN NA SO DEM GO DEY TALK TALK TALK AND WHEN E SHELE BAD BELLE GO SAY REFRAIN HIM MAMA WARN AM O ONYE ARA E NO HEAR STOP IGBO O ODE E NO HEAR HIM PAPA WARN AM O ONYE ARA E NO HEAR STOP IGBO O ODE E NO HEAR NA WETIN DEY WORRY YOU ONYE ARA E NO HEAR YOU FOR DON MARRY BEFORE TODAY ODE E NO HEAR I ALREADY BOUGHT MY SUIT ONYE ARA E NO HEAR THE HONEYMOON FOR BE FOR TAKWA BAY BUT E NO HEAR CHORUS ARAHIM MAMA WARN AM O ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA E NO HEAR ONYE ARA NOW E DEY ONYE ARA YABA LELT ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA E NO HEAR ONYE ARA NOW E DEY ONYE ARA HIM MAMA WARN AM O ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA HIM PAPA WARN AM O ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA HIM MAMA WARN AM O ONYE ARA STOP IGBO O ONYE ARA HIM PAPA WARN AM O ONYE ARA NOW E DEY ONYE ARA YABA LEFT RESPEK FELIX KING