Arrey Etang - Elevate lyrics

Published

0 74 0

Arrey Etang - Elevate lyrics

1st Chorus My MONEY di #Elevate My MENDEM di #Celebrate You no go fit #Duplicate The MUSIC wey we don di #Generate We #Accelerate!, You shout!, We #Jubilating They #Levitate the price, but we Pay the damn thing Oya na Oya(Oya, Oya) Dibo na Dibo(Dibo, Dibo) Oya na Oya(Oya, Oya) Dibo na Dibo(Dibo Dibo, Dibo) Verse1 Baby wetin u want make you #Indicate Give me some brains lemme #Meditate To get money pa** even na #BillyGates So Any problem we go just di #Eliminate (Eliminate) So I'm #Eliminating (Eliminating) My competition is #Immigrating (Dominating) Fearing the fact' I'm #Illuminating (Illuminating) Ask them, Why-are-you-#Hating? Prechorus I know that you want to party with me But my bottle dem nedi go for free I know that you want To see me falling But I'm balling Becuz 2nd Chorus My Money di #Elevate My problems di #Depreciate Your Mind don di #Initiate Say Papa GOD's The ONE Who Illuminates me We-di-Celebrate, You di cry, We're Jubilating They're Levitating the prices, but we Pay the damn thing Oya na Oya(Oya, Oya) Dibo na Dibo(Dibo, Dibo) Oya na Oya(Oya, Oya) Dibo na Dibo(Dibo Dibo, Dibo) Verse2 Take me down down-I'm bout to go low I Sing, I Rap, No tell me say you no know! I did it from the start So I'll take it to the end I started from the bottom Now the Bomb is gon Blow (BOOM!!!) Who' dat? Who dat? Where the Bomboklak? I comot Rendevous Boi I'm on Attack! I don make am now dem di ask Mollah dit nous mais cest kwa ton way? Prechorus I know that you want to party with a Star But my bottle dem nedi go for free I know that you want To see me falling But I'm balling Becuz 3rd Chorus My MONEY di #Elevate My MENDEM di #Celebrate You no go fit #Duplicate The MUSIC wey we don di #Generate We di #Accelerate!, You shout!, We stay #Jubilating They #Levitate the price, but we Pay the damn thing Oya na Oya(Oya, Oya) Dibo na Dibo(Dibo, Dibo) Oya na Oya(Oya, Oya) Dibo na Dibo(Dibo Dibo, Dibo) So Make I no catch you di #Imitate Me!