Small blocking dem talk say na vex o Small date you be asking for sex o Small slap and dey talk say na fight Small swagger, dey talk say na cry Small kiss you say what are we now, we are nothing but pencil see now Small play you say baby it's over and this one say him loyal And naso small thing, dey become long thing I'm telling you something, you never see nothing Naso small thing dem dey strong oh Small thing dem dey long o But it's alright, it's alright, small girl big God o Naso small thing dem dey strong o If dem wan talk make them talk oh But it's alright, girl it's alright, small girl big God o
Small ginger wan ni pe mu bee gan Small singer wey dey break e record Small question dem talk say you jealous, tell me who Precious Small fresh wey you fresh Small doe whe you get Small sense whe you set oh, see as dem dey vex out And naso small thing, dey become long thing I'm telling you something, you never see nothing Naso small thing dem dey strong oh Small thing dem dey long o But it's alright, it's alright, small girl big God o Naso small thing dem dey strong o If dem wan talk make them talk oh But it's alright, girl it's alright, small girl big God o