Wetin you dey do for my dream oh boy I dey see you anytime wey I sleep oh boy You see me I don't need this thingoh boy You're in my head You're invading me oh boy (Wahala dey) You must be one of a kind (Wahala dey) Cause you won't get out of my mind (Wahala dey) I wanna go back to the times (Wahala dey) You were outta my mind Wetin you dey do, wetin you dey do For my head Wetin you dey find, wetin you dey find For my head Wetin you dey do, wetin you dey do For my head Wetin you dey find, wetin you dey find For my head Get outta my head [Praiz:] Wetin you dey do for my bed oh girl Maybe it is all in my head oh girl Why you come dey do me this oh girl I close my eyes And you're all I see oh girl [Simi & Praiz:] (Wahala dey) Oh you must be one of a kind (Wahala dey) Cause you won't get out of my mind
(Wahala dey) I wanna go back to the time (Wahala dey) You were outta my mind Wetin you dey do, wetin you dey do For my head (Outta my head, girl) Wetin you dey find, wetin you dey find For my head Wetin you dey do, wetin you dey do For my head (Outta my head) Wetin you dey find, wetin you dey find For my head [Simi:] I really thought that I moved on The tin wey you do me strong [Praiz:] Oh baby when will you be gone Why you dey my head for so long (Wahala dey) (Wahala dey) [Simi & Praiz:] Wetin you dey do, wetin you dey do For my head (Outta my head, girl) Wetin you dey find, wetin you dey find For my head (Get outta my head) Wetin you dey do, wetin you dey do For my head (My head, my head, my head, my head) Wetin you dey find, wetin you dey find For my head Get outta my head