[Intro] It’s young John the wicked producer Wetin you go do, you go do Wetin you, Wetin you, Wetin you go do Yeeeaah [Hook/Chorus] I say fine fine girls in the building tonight African girls in the building tonight Jamiacan girls in the building tonight I say fine fine girls in the building tonight Naija girls in the building tonight Latino babes in the building tonight They want to shake am oh, Shake am o Whine am oh, whine am o Roll am oh, roll am oh I say they want to shake am oh, Shake am o Whine am oh, whine am o Roll am oh, roll am oh [Verse 1 – Olamide] Baby na one for the show get money, get that dough bad girl let them know shake it like wo You dey make my head dey spin oh Yes you dey do me mad thing o Wey you shake that thing o Oya make that thing go [Bridge] kapdukaduka kapdukaduka kapdukaduka kapdukaduka Shock me like live wire, hot like fire My heart desire, kilo’n kpe saya Onja mi lara Onjo mi lara When she dey whine, know say she no dey taya [Hook/Chorus] I say fine fine girls in the building tonight African girls in the building tonight Jamiacan girls in the building tonight I say fine fine girls in the building tonight Naija girls in the building tonight Latino babes in the building tonight They want to shake am oh, Shake am o Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh I say they want to shake am oh, Shake am o Whine am oh, whine am o Roll am oh, roll am oh [Verse 2 – Tiwa Savage] Update, baddo Tiwa Savage Wetin you do? you go do When I start to dey shake my b-m b-m for you I bounce it for you I know say you like to make a move, so make a move You messin with the baddest bish in the whole club tonight yeah So come make I rewind the body for you This our feelings, they are feelings for two uh uh make walangolo galala Baby walangolo galala To ba no owo baby ma jo Robo ske ske robo robo make me walangolo galala baby walangolo galala [Hook/Chorus] I say fine fine girls in the building tonight African girls in the building tonight Jamiacan girls in the building tonight I say fine fine girls in the building tonight Naija girls in the building tonight Latino babes in the building tonight They want to shake am oh, Shake am o Whine am oh, whine am o Roll am oh, roll am oh I say they want to shake am oh, Shake am o Whine am oh, whine am o Roll am oh, roll am oh [Outro] Bad girl let them know o Shake it like woo Wetin you go do, you go do When I start to dey shake my bumbum for you I bounce it for you ah kapdukaduka, kapdukaduka kapdukaduka, kapdukaduka kapdukaduka, kapdukaduka kapdukaduka, kapdukaduka