Yh, Papey I see u Larry Let's Go, Lets do this now All around lagos in a yellow bus Paint the city red in a yellow bus Pick a n***a pocket in a yellow bus Like a conductor i be tapping current in a yellow bus Like your albino oga i be yellow boss Boys wan dey para dem wan mellow us Until we stop for dat corner Holla oda boys Let me take you back to ice code & jd royce Am talking Dr love when Im chop my fada
For dat rap battle for im corner i swear dat sh** taught me a lot Now am working to make my idols my rivals And in no time my rap will be in line Daddy am trying to get my grades up But not even first cla** for this naija go get me better job Say it's a blessing & a curse, us But i still wanna be all around town like a yellow bus BBR You dey feel am Let's go