Eldee the don, sarz on the beat, it's Trybe records, Oshe! You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to dollars.hehehe VERSE 1: 3k BIS? {Na Wash} They say dem don turn am to 1-5 {Na Wash} 20kobo for phonecall? {Na Wash} Contract line na sign say you dey ball? {Na Wash} Me? I dont go to the mainland {Na Wash} I stay close to banana Island {Na Wash} Excuse me what is BRT {Na Wash} When in the club i chill in VIP {Na Wash} Huh, Im going to feature wyclef {Na Wash} Jonathan dey pick my call himself {Na Wash} Ooooh jay-z too dey ping me jor {Na Wash} I been dey follow messi play before {Na Wash} See me, i only fly first cla** {Na Wash} Na me wey produce fimile for kas {Na Wash} This my new gbedu na him sure pa** {Na Wash} Ask my mom i came first in every cla**…in every cla** {Na Wash} We dey wash Everybody's always tryna be posh Pretending like say we dey floss But if u really check am na wash we dey wash We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if u really check am na wash we dey wash VERSE 2: Louis vuitton {Na Wash} Fendi gucci prada ferragamo {Na Wash} She say her shoe na chris lobu-ton {Na Wash} She say she no dey wear tailor lauren {Na Wash} Ive never eaten amala {Na Wash} Ive never tasted alomo or paraga {Na Wash} Me? ive never taken okada {Na Wash} Ive never ever had pure water {Na Wash} I only wear human hair o {Na Wash} Its from Dubai me i dont ever shop here o {Na Wash} I have four blackberry handsets {Na Wash}
Im goin to have my wedding in seychelles {Na Wash} Noo i dont kiss on the first date {Na Wash} After clubbing i can't go to a guys place {Na Wash} Without make-up i still have a fine face {Na Wash} Im serious this is my first time nowwww {Na Wash} We dey wash Everybody's always tryna be posh Pretending like say we dey floss But if u really check am na wash we dey wash We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if u really check am na wash we dey wash VERSE 3: Fashola is a close friend {Na Wash} Dem show my video for CNN {Na Wash} O boy see as i dey pop rose {Na Wash} Im a friend of aliko dangote {Na Wash} I no dye wear one shoe twice {Na Wash} When i dye shop i no dye ask for price {Na Wash} I only basmati rice {Na Wash} Barack obama dey call me for advice {Na Wash} U see the lord sent me to you {Na Wash} It is well just sow a seed or two {Na Wash} The more you sow the more you reap {Na Wash} Do more my guy dont be cheap {Na Wash} Im a youth too i share your plight {Na Wash} Thats why i'm here to fight for your right {Na Wash} Vote for me and i will give you light {Na Wash} After we win everything will be alright... Alllright!!! We dey wash Everybody's always tryna be posh Pretending like say we dey floss But if u really check am na wash we dey wash We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if u really check am na wash we dey wash