[Spoken Intro: Ade Bantu] Haba my brother life e sweet o make dem no fool you Eye wey dey cry still dey see road Brothers and sisters ladies and gentlemen we would like to invite you to another Afrobeat Academy session who say Afrobeat die dem must hear who say Abami Eda no dey among us nah lie dem dey talk [Verse 1: Ade Bant] It's time to reprogramme your mind right must win over might connect your thoughts with your sight Nah serious war nah mental fight Time to take a stand decide are you principled or blind? My brother make you shine your light Clock dey tick you no fit hide unify and not divide Stay alert reclaim your right Study history and find the missing link as your guide Hold your head up and stride with all your glory and your pride [Chorus] Listen Attentively [Verse 2: Ade Bantu] Dey no fit block our road o matter what dem do dem know Say the truth go rise and show Shame them welli o
Embarra**i and expose all dem undergroundi flow As dem dey go dey do am low we dey watchi dem so Alarm must ring alarm must blow fowl go scream and crow Make you getti ready o No settlement witi dough carry your Euro and go I no be for sale o [Chorus] Listen Attentively [Verse 2: Ade Bantu] If you no get ear you no know If you no get eye you no care If you no get mouth you no talk If you no get head you no think If you get ear you go hear If you get eye you go see If you get mouth you go talk If you get head you go think If you no get ear you no know (oh yes) If you no get eye you no care (nah true) If you no get mouth you no talk (oh yes) If you no get head you no think (nah true) If you get ear you go hear (oh yes) If you get eye you go see (nah true) If you get mouth you go talk (oh yes) If you get head you go think (nah true) [Chorus] Listen Attentively