2face Idibia - For Instance lyrics

Published

0 507 0

2face Idibia - For Instance lyrics

Jhii! Eh! Who dey Wetin dey talk Ooh Chai Eh!... No be small thing o... Eh Yeh! Ala Oyi e!... Ala Oyi e e! Ala Oyi e!... Ala Oyi e! Eh! See For instance Say I be the one wey dem give chance Say I be the one wey dey make plans For all man to benefit Abi To make we disagree To Abi to create chance But now am not of importance Cos now I am looking from a distance And That's why you give them the chance To do us... and turns to victim of circumstance Them just dey ignore our existence Dey create excuse dey use excuse to buy chance Ai, dem know I know say we dey Them dey use us dey play All we get is a pursing glance Anytime we stand for resistance When them in the act of exploitance Abi we just be living in a trance, lord Oh! my God! Ala Oyi e! The thing, what am feeling Is a feeling of love And then you know say it's so so... Ala Oyi e! In your house so Or you in a moto And you dey a go slow s ... Ala Oyi e! Feel like This thing is affecting your thing And is k**ing your soul... Ala Oyi e! Ala oyi e for the thing wey you see Wey make you ala oyi eh Ala oyi eh See this type of thing we we dey feel ing Dey make me dey want to dey to dey... Ala Oyi e! Even if I want to dey cheat I go still go dey want to dey to dey... Ala Oyi e! Stand look around you And I bet you, you go want to dey to dey... Ala Oyi e! Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e! For instance Say emi ni Baale of Nigerians Shey I go dey respect your own stance Shey I go create the scenery for better to plenty To dey Make we dey give chance Instead of to dey pack the money go France Dey make suffer to full in abundance Dey make me to wan run away To a place wey e be say I go dey feel like to break dance Where dem go respect my sk**s for instance Where dem go no go just dey, dey play pranks On top the people wey work the way Wey give them the key To the door to the substance Wey dem just dey use with freelance Their looting no dey give us a**urance Repentance no dey their plans eh Create annoyance for my heart So Ala Oyi e! See what am feeling Is a feeling of love And then you know say is so so... Ala Oyi e! In your house so Or you in a moto And you dey a go slow so... Ala Oyi e! Feel like This thing is affecting your thing And is k**ing your soul... Ala Oyi e! Ala oyi e for the thing wey you see Wey make you Ala oyi e Ala oyi e See this type of thing we we dey feel ing Dey make me dey want to dey to dey... Ala Oyi e! Even if I want to dey cheat I go still go dey want to dey to dey... Ala Oyi e! Stand look around you And I bet you, you go want to dey to dey... Ala Oyi e!. Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e! Ala Oyi e e e! Ala Oyi e e e!... Make we dey give chance... Instead of gather money dey France... Ai! hmnn No to dey come dance... Ei, bale of Nigerians Ala Oyi e! Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e e e! Chineke me Ala Oyi e e e e! [Till fade]