2Baba - Warriors lyrics

Published

0 319 0

2Baba - Warriors lyrics

Uh uh Yeah Uh uh E don tay wey men don dey for here Young boys just been doing big things Dem go think say men go fear But walai we stand gidigba We get one leg for here That's why we be warrior We be bloody survivals No confusion the thing and no claim senior for here I just wan talk am how e be I just wan clear the air Because we plenty for the place I no enter anybody space But in the background you know as you grow bad belle must to show They must to show So right now They want to see me fail So I guess I'd fail them They want to see me fail So I guess I'd fail them I would fail them, big time Nowadays shey you see (Things are different from before) Things dey move speedily (Jungle don mature) Whatever would be would be (For sure) You go move, your go groove, you go hammer if your level pure I think of everything, I think about the days When nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high rate And as story be today na that time we dey dey chase We been dey chase wetin be no know As we start to grow we start to understand say, say You can not mix oil with water You should not add fire to any bu*ter Some would envy, dem go envy you to your grave So right now They want to see me fail So I guess I'd fail them They want to see me fail So I guess I'd fail them I would fail them, big time