2Baba - Oyi lyrics

Published

0 289 0

2Baba - Oyi lyrics

Help me spread this message like Globacom Make nobody come here dey come dey form I know say no be everybody follow come And no be every breast wey be silicon Ehen Make dem no come dey wash you And make you do exactly what you wan do Make you no say I no tell you Make you no let devil come dey use you But if I tell you say I love you Abeg abeg no go turn me to your mugu That time, 30 billion no go do you That time, Edumoga no go see you Ehen And if I start to dey stress you Let me know because I no want to vex you Bottom line, na only you wey know you The same time you go do wetin wey favour you Ah ah eh eh….oyi Alo ma yego ligbo So make we do de thing jeje, make we do de life show Eya eh eh…oyi Alo ma yo otukpo So just be living ur life and do de thing jeje, life show If body dey hot you, drink water No come, come dey form like bu*ter Because I know say you know say I know you And no be every dressing go fit you (Ehen!) Make you no make me mara eh Attentiveness for my matter eh I no fit halla I no fit shout I no wan make, na me and you dem talk about And if I tell you say I like you Abeg no let shakara come dey kill you That time, 30 billion no go do you That time, Edumoga no go see you Ehen And if I start to dey stress you Let me know because I no want to vex you Bottom line, na only you wey know you The same time you go do wetin wey favour you Ah ah eh eh….oyi Alo ma yego ligbo So make we do de thing jeje, make we do de life show Eya eh eh…oyi Alo ma yo otukpo So just be living ur life and do de thing jeje, life show Ah ah eh eh….oyi Alo ma yego ligbo So make we do de thing jeje, make we do de life show Eya eh eh…oyi Alo ma yo otukpo So just be living ur life and do de thing jeje, life show Make you dey check yourself Before you come dey do wetin go cast you Cause I don try for your matter Make you bu*ter, make you no dey do pass you Cause I go do my own and you go do your own Anything wey remain na bone we go bone Cause life is too short for debating Levels too cure for you, na wetin? Ah ah eh eh….oyi Alo ma yego ligbo So make we do de thing jeje, make we do de life show Eya eh eh…oyi Alo ma yo otukpo So just be living ur life and do de thing jeje, life show